Wia dis foto come from, FBI 26 April 2025 Di Federal Bureau of Investigation (FBI) say dem don arrest 22 cybercrime suspects, wey dey sexually blackmail and extort US minors. FBI ontop dia website tok say di arrest na part of “Operation Artemis,” one international operation wey dem launch for 2023, to fight di growing […]